Emi ma mu fence teba ni kosono
You do good you good you do bad one day we gon die
Double six no sure even if you roll ur dice
Omo ope mii keep on praying God no dey take bribe
Rora nowo yen koma lotan you gaz to spend am dié diè diè
So mo shora fun awon bad belle
You fit grow make you no wise senses no be by biè bie
Cos am seeing all your geez them
Them be popping them be making bastard money
So bro don't fucking beef them
Coz you fit die sooner or later
Tho I wasn't born with a silver spoon
So I ring myself moya ji masun
Eleda dakun show some miracle
Otipe timo ti grind wetin dey happen
Wofe pawo gan ni won shey gbe claro
I say sometimes sometime this life go be like film
But this our lifestyle lifestyle is just codine everyday
The money spent on drugs kole gbe wa de malay
So I be dey live life live life like fifty when I dey nineteen
Emi ma mu fence teba ni kosono
Emi ma mu fence teba ni kosono
Tho I wasn't born with a silver spoon
So I ring myself moya ji masun
Eleda dakun show some miracle
Otipe timo ti grind wetin dey happen
Wofe pawo gan ni won shey gbe claro
Tho I wasn't born with a silver spoon
So I ring myself moya ji masun
Eleda dakun show some miracle
Otipe timo ti grind wetin dey happen
Wofe pawo gan ni won shey gbe claro