Who gat the keys to my Beamer
She wanna hold me down and love me pana
I no go leave you my sugar
I know your heart is shattered
I wanna hold you down and love you scatter
Blazer relax baby I gat your back
And I know you need some loving just open your heart
Oya let me love you to the sky, if you can fly
Just be jack make I be your rose,
This time you no go ever die.
This time you no go ever die
This time you no go ever die
Her liver be like Man U Chelsea
She no go fit deny me bet me
Her liver be like Man U Chelsea
But if you look In her eyes oh
Her love don de mad me I just Dey de wonder, if am good enough