I just wanna smoke and calm my body body Body
I just wanna drink and forget all my worries
Make i dey forget all my worries
Even when dey push me down
Mommy water jump and pass
You know fit kill my vibe
Ife onye kutere ka o ga eri
Na why some people don dey kpie person
Some leader no dey send person
Na why dey childerean of this generation
All my mind dey my laptop
If I kpie make E be for my mansion
My mind dey for salvation
Make I tell you, this is salvation
Ife onye kutere ka o ga eri