LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Fiwe

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I dey do my thing my way
I dey pray to Jah everyday
Baba, please come bless my day
Tori ko saye fun holiday

Koma fi kan we kan
Ola yato si Lekan
Count your blessings one by one
Leave them make dem talk their talk

Kole ye wan oma to ye won
Koto ye won omo ti jelo

Bo se wu oluwa lo sola
Bo se wu oluwa lo sogo
Kosi eda to mola
Oluwa lo logo
Keep making money don’t stop
Keep making money don’t stop
Keep making money don’t stop
We gon pop, we gon pop

Better days ahead oo
Even if many things dey affect oo
No kobalize me abeg o
As a young boy I go chop o
Tell dem wetin dem dey find
Shey dem fit to count the star ?
Abraham blessings are my
Blessings beyond the sky (Blessings beyond the sky)

WRITERS

Ezekiel Oluwasegun Emmanuel

PUBLISHERS

Lyrics © HIGHVIBES DIGITAL LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion