You say you no go leave me half way
You Dey with me till the end
When men turn their back against me
You carry me as your baby
You no go leave me half way
You Dey with me till the end
You say you no go leave me half way
You Dey with me till the end ooo
Na who do this things ooo x2
Overflowing Grace, Overflowing Joy
You say you no go leave half way
You Dey with me till the end oo
Who no know you, go think say na normal thing
And anybody wey say e won follow you
Chai, e sabi better thing
You showed up in your own way
I no dey fear cause I know say
You Dey with me till the end
You no go leave me half way
And you called me your friend