LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Oruko

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Follow my lead
Make I ginger your swagger
The gbedu too hot
Dem go dem dey feel am for Ghana
As I dey go make I no jam wahala
Baba sho mi kin ra ile for banana
My paddy say ele fi le fun Balanze
Say nah this year we go make am I gallant
Tell that dj make he play me my song
Everybody dey dance ju ibadi yen fun Balanze
Opor monbo monbo monbo oo
Tin ba Korin ki wan ma gbo
Opor Opor Opor
Make dem dance I sing my song
Monbo monbo monbo
Tin ba korin ki an ma gbo
Make dem dance I sing my song
Would you call my name
My name my name my name
I just wan shaye
Laye laye laye
Make I find my way
My way my way my way
Monday to Saturday (day)
Everyday nah holiday
Would you call my name
My name my name my name
I just wan shaye
Laye laye laye
Make I find my way
My way my way my way
Monday to Saturday (day)
Everyday nah holiday
Would you call my name
Gbe e dele oya gbe body yeh
Ju ba di yen your mama no dey here
Na e lowo to ba gbemi debe
Amaka, Tinuke, gbo gbo won file le
Say nah me dey want ye
Nah me dey hot
Nah ne dey want ye
Say nah ne dey want ye
Nah me dey hot
Nah ne dey want ye
Opor monbo monbo monbo oo
Tin ba Korin ki wan ma gbo
Opor Opor Opor
Make dem dance I sing my song
Monbo monbo monbo
Tin ba korin ki an ma gbo
Make dem dance I sing my song
Would you call my name
My name my name my name
I just wan shaye
Laye laye laye
Make I find my way
My way my way my way
Monday to Saturday (day)
Everyday nah holiday
Would you call my name
My name my name my name
I just wan shaye
Laye laye laye
Make I find my way
My way my way my way
Monday to Saturday (day)
Everyday nah holiday
Would you call my name

WRITERS

Oluwajomiloju Ogunlolu, Austin Fadina

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual