LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Something Good

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
O my baby
You're the woman beyond my dreams

E surprise me say you exist
If dem tell me I no for believe
You're the woman beyond my dreams
And you be rider, you be rider
You Dey ride with me, with me
Through the valley and the seven seas
And even when my money no plenty
You stayed you stayed with me
Oh my baby
Everywhere soft, everything green
Let me give you all you deserve and need
Wanna let you know that

Something Good is coming Your way
(Something Good is coming Your way)
Something Good is coming Your way
(Something Good is coming Your way)
For every day and every night
Wey you dey by my side
Something Good is coming Your way
(Something Good is coming Your way)

Ahann ok... ije ije ije ije ije
Ezigbo nwayi dinma.... Ehnnn
Something good nu... eyy... ok
Ha ha ha

Oh my baby boo for life o
Bia nu kam gwanu gi something
Okwa' ichetalu mgbe owu na samú nu
Even to chop na cock and bull
But right now everything e don dey alright
E don dey alright
And me I go show you off to the whole wide world
Omalicha nego du

Something Good is coming Your way
(Something Good is coming Your way)
Something Good is coming Your way
(Something Good is coming Your way)
For every day and every night
Wey you dey by my side
Something Good is coming Your way
(Something Good is coming Your way)

Baby mi jọ̀wọ́ o
Jẹ́ ká jọ máa gbádùn
I don see many women,
walahi there is no one like you
Before before my life na black and white o
Then you brought in colour
Adúmáradán baby mi Olójúedé o
Àní oò gbọdọ̀ gbọ́dọ̀ binú sí mi o o o
(My dear o)
Káàkiri àgbáyé, take you around the world o
(My dear o)
London today, Santorini tomorrow
(My dear o)
Kọ́'lé mọ́'lé, ra mọ́tò lé mọ́tò
(My dear o)
Mercedesi, Range Rover, èwo lo fẹ́ o baby
(My dear o)

You know for all this period e no with me
It's been a very very something that eh
Life e push me left and right
But, there's something I know
Now that God e nyegodu'm aka
I will spoil you heh, ighota go
M'ge me gi something wey no good in a good way
You understand
My baby, my baby
Smile for me now
(Kiss)
That is it

WRITERS

Akinade Ibuoye, Akocho Ijachi, Angelo Anosike, Daniel Johnson

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, FUN ATTIC MUSIC, LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual