LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

DRACULA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
One of One
No dey whine
Need a killer
Nenny Boy
Enemies say my name and it's done
See the babe I dey carry phor phun
Dracula
No dey run
Dracula
No dey run
Any problem, I'm coming phor blood
Shebi I tell you say Amery won
Give them
Give them
Kill them
Kill them
See them
See them
Amery you no go pity them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
They gats to beg us before we go leave them
Next time they'll know that it's none of their business
I'm on a roll
Huh Huh
See me, See money
No need to warn me
Nobody on me
Nobody on me
All of my haters should continue phorming
See where I reached
And they didn't see me coming
Now this girl wants to do everything phor me
One of One
No dey whine
Need a killer
Nenny Boy
Enemies say my name and it's done
See the babe I dey carry phor phun
Dracula
No dey run
Dracula
No dey run
Any problem, I'm coming phor blood
Shebi I tell you say Amery won
Okay no be me wey dey whine
Amery giving them all of the time
See as dem dey hate cause my money long
Shebi I tell you say Amery won
Nenny boy been on a mission
Since dem dey hate on my vision
Nothing wey I no remember
I gats cool my temper
Criminal
Thief in the night
Na me be vamp but na dem wey dey bite
I no dey yarn too much, I no dey phight
Get as the workings go show them the light
They wan beg me I no wan reply
Na the season wey Nenny dey shine
I've put everything all on the line
Amery Nenny Boy one of a kind
One of One
No dey whine
Need a killer
Nenny Boy
Enemies say my name and it's done
See the babe I dey carry phor phun
Dracula
No dey run
Dracula
No dey run
Any problem, I'm coming phor blood
Shebi I tell you say Amery won
Give them
Give them
Kill them
Kill them
See them
See them
Amery you no go pity them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Pieces them
Finish Them
They gats to beg us before we go leave them
Next time they'll know that it's none of their business
Give them
Give them
Kill them
Kill them
See them
See them
Amery you no go pity them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Beat them
Pieces them
Finish Them
They gats to beg us before we go leave them
Next time they'll know that it's none of their business

WRITERS

Nenrot Gontor

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Abuse and Violence