Love be my medicine I want overdose
For your matter girl I stand gidigba no comot
Sometimes e go high sometimes e go low
But our love steady flow like river wey dey glo
Omalicha no retreat no surrender
For your case I go enter sambisa
Clear all the bandits wey Dey form disaster
My sweet samosa make I taste your sugar
Iririkitakitakun Mikasa es sucasa
Mamacita you be my one and only lover
My propeller you and I we Dey forever
Mamacita you be my one and only lover
Tickle me slow As e Dey go
Our love Dey grow we be riding solo
Follow me go Sanfrancisco
Na the thing wey farmer see
Naim make am run enter pharmacy
You be my medicine cure my deficiency
You be my vaccine protect my energy
To chase the million dream oh ohhhh
Iririkitakitakun Mikasa es sucasa
Mamacita you be my one and only lover
My propeller you and I we Dey forever
Mamacita you be my one and only lover
Arabian flute plays and fades out