Couple things I'm still in
I'll be happy in this whole wide world
With the things I'm seeing
When I've lost my feelings
Not yet been through all the places
But I know say I'll go far
Though some things go try to stop
I'll be the one to make u smile
And I be doing all the things
For the fam for the brothers
And I go look up to the sky
Can never see me fall down
Can never see me fall down
Can never see me fall down
Can never see me fall down
Them are people wey been get my back o
Nobody go fit to do like that o
Normally I no go fit to slack o
Dem are people wey been dey my side o
People wey been dey since from the start o
Reason why I keep always going hard o
And for the other ones that
Other wanna spoil e my name
They can never fit in my space
They can never take e my place
Reason i no like complain
Reason I go work e my way
Coz I be doing all the things
And I go look up to the sky
Can never see me fall down
Can never see me fall down
Can never see me fall down
Can never see me fall down