Cuz I got that vibes and melody
cnd I go shake the ground
cs I give dem bad gyal energy
Soon as I enter they talk about me
I no dey mind, na because dey know me?
I bring the life when i'm in the party
I live a life wey no geti worries
Free me (hey!), Free me now (hey!) 4x
Free me (hey!), Free me now (hey!) 4x
(Just want peace of mind)
Government bad, every day na yawa
I dey my own, you bring-e wahala
Na who dey carry load, dey no di palaba
Make you no dey waste time oh
This life wey I get, say na one
So I no fit to waste time oh
(Give me peace of mind, oh)
(Don't wanna waste my time)
(Give me peace of mind, oh)
WRITERS
ADAORAH CHUKWUEMEKA, GODSON GODWIN, JAH BLEND, VICTOR ALLI