I like guys wey dey like Deliver
You no spend you no get the liver
See swag and you turn believer
I no need man to pay for dinner
Henessy and ginger, I need am
Hennessy and ginger, I feel am
He no like you make you leave am
Fine girl no dey wear cotina
Fine boy no wan pay for dinner
He wan come close make you leave am
I like guys wey dey like Deliver
You no spend you no get the liver
See swag and you turn believer
I no need man to pay for dinner
Wait first, make I change my clothes
I no know if we friends or foes
But I wan come invite you come my show
I no dey for your contest
See my happiness come first
I no know if we friends or foes
But I wan come invite you come my show
He no like you make you leave am
Fine girl no dey wear cotina
Fine boy no wan pay for dinner
He wan come close make you leave am
I like guys wey dey like Deliver
You no spend you no get the liver
See swag and you turn believer
I no need man to pay for dinner