Babe make i buy you one drink
After i go take you home babe
I no go call Taxi for you
I no go call Uber for you
Na love we go do for house
We go do and do am all night
Morning time i go do breakfast for you
And i go take you for shopping in town
Babe i dey love your smile, for good
Kuchi Kuchi Thing, Bawasaba
Come show me your thing oh