LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pray 4 Me (2006)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My 2006 baby con dey cry
She tell me say she tire for nice guys
She tell me make I just come direct
My confidence e dey make her wet
My 2002 baby con dey whine
She tell me say I no dey get her time
I tell her make she no go forget
Anything wey she want she go collect
Balenci
She wants Balenci
Giuseppe
She wants Giuseppe
Rick o
All over her head
Rickoko
Rick o
All over her neck
Rickoko
Patek
She wants Patek
Givenchy
Patek
She wants Patek
Pray four Me
Rick o
All over her head
Rickoko
Rick o
All over her neck
Rickoko

Many things wey she do me
All my haters them go think say she dey fool me
I go use them them go think say e be movie
I been no know say na wetin she go do me yeah
Wallet na 1000 dey my wallet
Bole I buy am some fish and bole
Throwaway she say make I pack am throwaway
Say she no go need my love again oh
My 2006 baby con dey cry
She tell me say she tire for nice guys
She tell me make I just come direct
Na my confidence wey dey make her wet
My 2002 baby con dey whine
She tell me say I no dey get her time
I tell her make she no go forget
Anything wey she want she go collect
Balenci
She wants Balenci
Giuseppe
She wants Giuseppe
Rick o
All over her head
Rickoko
Rick o
All over her neck
Rickoko
Patek
She wants Patek
Givenchy
Patek
She wants Patek
Pray four Me
Rick o
All over her head
Rickoko
Rick o
All over her neck
Rickoko

Huh huh huh huh huh huh huh
Baby con dey cry
She con dey cry
Why she con dey cry
Why she con dey cry
Why she con dey
Huh huh huh huh huh huh huh
Baby con dey cry
She con dey cry
Why she con dey cry
Why she con dey cry
Why she con dey cry

Balenci
She wants Balenci
Giuseppe she wants Giuseppe
Rick o
All over her head
Rick o
All over her neck
Patek
She wants Patek
Givency
Patek
She wants Patek
Pray four Me
Rick o
All over her head
Rick o
All over her neck

WRITERS

Isreal Kambai, Michael Amuta

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion