LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Money Problem

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
This wan con be money problem
For where I dey me I getti substance
Roll me a j and you know whatsup then
I just wan dey this one no be contest
No be contest
I just want success
Make mama proud this one no be by who come first
Shey you dey get me upstairs no go jump fence
Mobe
Ahh cus e gobe
Till the morning gobe
I no fit leave my money and you know
Mobe
Ahh cus e gobe
Till the morning mobe
I no fit leave my money and you know
This wan con be money problem
Fuck around and try to solve them
get the money in abundance
I'm big on my dreams girl and you know
You and me are not the same
I'm black and you're bright as day
I'm gonna earn your time with a brand new wave
I wanna do you right in a lot of ways
E no take long from the first time coming
When I perform many people don dull me
Many people don love me e no Dey long
On God
Ah
At least them Dey keep am 100
God bless the people wey Dey give me 100
Make them no sabi me with ever being fake
It will never be the same
When I think I've found my way I want more and more again
Take me from this lonely state I get vulnerable again
I just want my inner peace I just want my inner peace
This wan con be money problem
Fuck around and try to solve them
get the money in abundance
I'm big on my dreams girl and you know
You and me are not the same
I'm black and you're bright as day
I'm gonna earn your time with a brand new wave
I wanna do you right in a lot of ways
This wan con be money problem
For where I dey me I getti substance
Roll me a j and you know whatsup then
I just wan dey this one no be contest
No be contest
I just want success
Make mama proud this one no be by who come first
Shey you dey get me upstairs no go jump fence
Mobe
Ahh cus e gobe
Till the morning gobe
I no fit leave my money and you know
Mobe
Ahh cus e gobe
Till the morning mobe
I no fit leave my money and you know

WRITERS

Michael Amuta

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual