I just wan dey on surbobo
For all the things wey we hope say we go get for front
But make you no worry say we go stand on top
So i put my all in till thy kingdom come
I just wan dey on surbobo
Cus e rainfall for the sahara
All the girls hear my voice dem go run comot
Sweet fine girls with big bumbum
You been no wan rule with a sabi boy
Me wan go where them go scream my name
Write songs wey people go talk about for years
I just want to dey my dey roll up a J and feel okay
Celibate until i celebrate
If you got beef put on the plate
No be my fault say me i bad
BLXNDXN we goan have to settle them
Me i want my part for this industry
Make them no go see me finish
For all the things wey we hope say we go get for front
But make you no worry say we go stand on top
So i put my all in till thy kingdom come
I just wan dey on surbobo
Cus e rainfall for the sahara
All the girls hear my voice deM go run comot
Sweet fine girls with big bumbum
You been no wan roll with a sabi boy