LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Missing you

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hello baby
Sha you Dey there
When I have been calling you for days
As I no see your pretty face
As he Dey be
Sha you go come here
Make I dey give you as you wish
No time for hide and seek again ooo
What is love without you
Na this. Body make me like you
Ohh baby come and take kunu
No time for talk make you born two
Omalicha baby make you nisuru
Sha be you know say I no fit share you
Obianiju Biko wa fi si
Na do or die make you know say
Say If you give your heart to me
Say
I no go let am go
Say
I no go let am fold
Say
I no go let am fly away
Say If you give your heart to me
Say
I no go let am go
Say
I no go let am fold
Say
I no go let am fly away
Odoewu
Make una leave am
She is the one for me o
Tell this girl make she wyn for me o
Omoge you dance for me ooo
From gigali
I go take you to London
And to France Paris
And I will take you to mommy
If you to follow me
I will take you to daddy if you follow me
Say If you give your heart to me
Say
I no go let am go
Say
I no go let am fold
Say
I no go let am fly away
Say If you give your heart to me
Say
I no go let am go
Say
I no go let am fold
Say
I no go let am fly away

WRITERS

Kelechi Okoro

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None