Girl e be you , e be you e be you
Only girl wey I fit die for
Only girl wey I fit craze for
Girl why you do me like that
Omoge why you falling my hand
Baby girl why you break my heart
Tell me why you do me like that
Omoge why you falling my hand
Baby girl why you break my heart
Knocking on your kirikpotikpokpo
Na why I put all blame's on you
Omo say na you Wey fit mad for
Anything wey you buy make you buy for two
If you buy make I buy make I buy for you
Girl why you do me like that
Omoge why you falling my hand
Baby girl why you break my heart
Tell me why you do me like that
Omoge why you falling my hand
Baby girl why you break my heart
Say na you wey me I choose
Girl me why you do me like that
Omoge why you falling my hand
Baby girl why you break my heart
Tell me why you do me like that
Omoge why you falling my hand
Baby girl why you break my heart