Everything I do is frictional
Luxury lifestyle, my style
Na the good life I dey dream of all time
No bad energy up above mine
Na me be the greatest of all time
2 secs everything don boku
Baba God blessings no be April Fool
Tell me why you wan come dey stress me
Let me treat you common like from where I'm from
Wey outside be like dungeon
Wey you no fit get nothing from your out-come
But I'm feeling like an icon
Fvck that nigga wey wan cut my pay
Me I no be person wey go gum body
I be that sauce and your remedy, melody
Don waka waka but I no be psycho
I no wan tire but e pain for my backbone
Wetin I dey see, shey no be nitro
I thank God say I get am and my phone
Many surplus in money gan
Your energy no dey come around
You be fake nigga you dey form Jagaban
I be your voodoo man I be like Peter Pan
I be that drug wey dem no fit contraband