LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Top Ranking

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eh
Ehn Na
Holiday
Balling everyday
When it's rainy, na money we use dey play
E don tey wey I dey yarn with maye
Mo shashe lati lowo ra le
24/7 I dey work for my pay
Omo make bad belle no go dey come my way
Shots in the air, gbolaga, gbolaga
E pass fire wey dey comot for my bazooka
Dem baddies know say mi ah bad fvcka
I don pass Idan, now I be Alagba
Mo n tena lo on a kentro
Dem no fit leave me, never let go
You have do it 'cause I said so
I still dey enter where they can't go
If no be topping top hit
My brother, omo, ma lo wo be o
With all the sorting sorting
Omo the payback, no go there o
Versace la to ke de le
I tell dem I go do am with no label
No long talk, my bro sayless
Shot we shoot omo no be aimless
If e no pay you, why you dey there?
We fresh and clean, call am stainless
Dem suppose to put am for daycare
Without money, oboy stay babe less
Versace la to ke de le
I tell dem I go do am with no label
No long talk, my bro sayless
Shot we shoot omo no be aimless
If e no pay you, why you dey there?
A ma lowo e go be like oshole
Dem suppose to put am for daycare
Without money, oboy stay babe less
I kept going despite of their evil
Some are GOD, humans are not equal
People fit talk anyhow when dem see food
That's why una no go ever ever see good
It's too lethal, it's not little
Wetin dey my head na hin make me dey see through
Omo see view, it's all legal
Na money make old taker run from his people
Man still dey grind, atarado no be pepper
I bin dey on this roads with Lege
Benze Benze
Zero gbezome, you go see meme
Mi ki n sun la le
You know when i pop out, omo it's a game plan
Even when the torch off, I go on my lantern
Niggas tryna show off, they claiming gang gang
All I really wanna see is the raba band band
Versace la to ke de le
I tell dem I go do am with no label
No long talk, my bro sayless
Shot we shoot omo no be aimless
If e no pay you, why you dey there?
We fresh and clean, call am stainless
Dem suppose to put am for daycare
Without money, oboy stay babe less
O de le
No label

WRITERS

Emmanuel Effiong

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity