LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

MONEY

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I swear money no go kill us
Money no go kill us
I swear money no go kill us
Money no go kill us
Spend money o
Spend money
No dey fear
Yea, na money
She fit break back like zombie
Yea, na money
Wetin sweet pass like money?
Yea, na money
She fit break back like zombie
Yea, na money
Wetin sweet pass like money?
Come on!
We live life of a party, we no carry come ode but mo ti gbomo
Might pull up in a rolls all black, you know life no too common
We outside, yea and we turn up
Burning all night till it's sun up
Too saucy, tomato turn to ketchup
Yea, whoa, like burti
Shake that, shake that for me
Yea, like for real?
Driving fast cars, that's foreign
Yea, just came with a white one
Man, I swear we don't die young
They shining but now it's my turn
I'm right, I know if I'm damn wrong
Me I get plenty plenty money o
Shawty dem want me want me want me o
That's why they coming coming coming
Everyday they steady calling calling
Me I get plenty plenty money o
Shawty dem want me want me want me o
That's why they coming coming coming
Everyday they steady calling calling
Money always sweet ah' sweet like sugar
No need naira, got them dollars
Swerving around, yea, tinted Rovers
That shawty coming, tell her later
I just, I just need me a rolls
Big checks that's bloodily fold
Oh shit! Italian clothes
AP that's freezily cold
Got main, trouble comes from the sidepiece
Got more than 9 chics
Yea, I know I got me a bad B
Now you coming over, coming over, tell me whatchu wanting
Is it Benz or Rover? You know it's money they be flaunting
Yea, na money
She fit break back like zombie
Yea, na money
Wetin sweet pass like money?
Yea, na money
She fit break back like zombie
Yea, na money
Wetin sweet pass like money?
Money go meet money for my account again o
Money go meet money for my account again o
Money go meet money for my account again o
Money go meet money for my account again o

WRITERS

Emmanuel Effiong

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence