Won ga pa, won wu ge wu ge
Good person, life wicked wicked
Dem no happy when you dey Ok
Still on still gotta find your way
Pray for days like a holiday
24/7 you must to find the pay
I still dey paint my yarns from pain na
Paper chasing when no shishi, no nada
Carry the music for head like gala
I sabi, way back i hawk cold water
Before e be like sere sere o
Person don dey old, e fit turn yawa, gobe o
This no be play, no be sere debe o
Make you hustle with nothing, that one na mogbe o
That's why i run up some bands
I want a hundred million dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre
Tryna save up a billion dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre
I want a hundred million dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre
Tryna save up a billion dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre
Oro nbe ninu mi gan mi o ni so tan
Eni to ba se nigga mi huh ko le je lo
Ojojojumo lafi hustle man on a tension
Many many things I don face but I no care uhhh
But we go still spend money
And you say you no dey feel me
Oro owo lo ma je ni street
If no be cash make you fuck shii
Another day for another thing
I want a hundred million dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre
Tryna save up a billion dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre
I want a hundred million dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre
Tryna save up a billion dollars
From the hood i top them ballers
Back then we dey pop Andre