Wan carry kayamata for my head
E don tey wey I cut my dread
Don cast Delilah comot for my bed
Wan carry kayamata for my head
E don tey wey I cut my dread
Don cast Delilah comot for my bed
This na lifestyle to remember
Akoba, back to the sender
I kampe January to the December
Akoba, back to the sender
Akoba, back to the sender
Wan carry kayamata for my head
E don tey wey I cut my dread
Don cast Delilah comot for my bed
Plenty kpa boys dey throwey o, ni to ri Omo kan
'Cause na we be the big bobo
Life no hard follow your process
I no fit follow dem yarn any nonsense
Nigga make you comot body for that contest
We hustle hard with different earnings
That chicken company na penny penny
I gats get, if I no get nobody send me
Wan carry kayamata for my head
E don tey wey I cut my dread
Don cast Delilah comot for my bed
Wan carry kayamata for my head
E don tey wey I cut my dread
Don cast Delilah comot for my bed
This na lifestyle to remember
Akoba, back to the sender
I kampe January to the December
Akoba, back to the sender
Akoba, back to the sender
Wan carry kayamata for my head
E don tey wey I cut my dread
Don cast Delilah comot for my bed
'Cause na we be the big bobo
Na for front we go know how many men don see that your babe tattoo