LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

READY

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I'll be ready to rumble
Tell me what do you want to o
Tell me are you ready to love o
Cause time no Dey for nobody
Baby let's get married legally
Ife ti yo mi bi ti pami
Omo ti wa San you Dey trigger mi
Tell me what do you need
She say finger mi
Omo ko mo you Dey ginger me
Sh e your mama don't say you Dey live with me
Wetin you Dey talk about
You know say I wanna be with you Daking
Girl tell me something you be wanting
I'm gon fight for you
I no go lie for you
I fit to die for you
Them say love they make my craze
Tell me the price I go pay
Lagos to Kampala
But I still love you with your wahala
Ojo ife lo ro le mi o
Tele mi o
Somebody call the popo
She don steal my heart
Who I go love nobody but her
I'm gon see you ti o ba di ola
No go leave me like Fola
I cherish you my woman
My woman e ee
Find me a girl wey sweet pass
Morenikeji, make I love you
Make I show you off
Since I've set my eyes on you
I've been so in love with you
With you
This your uku
No go killi person person ye ye
Ojo ife Lo ro le mi
Tele mi
Somebody call the popo
She don steal my heart
Who I go love nobody but her
I'm gon see you ti o ba Di ola
No go leave me like Fola
I cherish you my woman
My woman eee eee
I'll be ready to rumble
Tell me what do you want to have
Tell me are you ready to love eee eee
Ojo ife lo r o le mi
Tele mi
Somebody call the popo
She don steal my heart
WHO I go love nobody but her
I'm gon see you tomorrow
No go leave me like Fola
I cherish you my human
My human
Ye ye

WRITERS

Daking A

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual